Abule Lyrics - Patoranking: Presenting the lyrics of the song "Abule" sung by Patoranking.
Singer: Patoranking
Abule Lyrics - Patoranking
Hold am tight
Hold am jeje
This is another storyo
For my mind
Make I tell you wetin happen for Abule
Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him girlfriend Shile
Ghetto girls them dey like Taksufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say which kind party eh
Everything yapa everything dey
Aah oshe
I get many girls wey they dey come from Mowe
AJ boys them dey like to through way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Meg thee Stallion
But my girlfriend dey there dey turn me on
Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him girlfriend Shile
Ghetto girls them dey like Taksufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say which kind party eh
Everything yapa everything dey
Aah oshe
I get many girls wey they dey come from Mowe
AJ boys them dey like to through way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Meg thee Stallion
But my girlfriend dey there dey turn me on
Patoranking - Abule Song Details
Song: AbuleSinger: Patoranking
